Oya Yarn Us Your 2018 Resolution



Una weldone our Acadawaka people!



As the New  Year don start so , You go get boku boku  plans for this 2018 ! Wey Oyinbo people dey call New Year Resolution .


Oya follow us talk wetin be your plans and expectations  for 2018 untop your Acada .


You fit comment down here and we go talk am on Air for our first edition of the show ( Acadawaka ) this Saturday untop Inspiration 100.5 Fm Ibadan.

you get attitude you wan imbibe ?
you get new things you wan stop ?
you get new things you wan learn ?
you get other things you wan know for the new year ?





You fit also watch/listen live via : www.ifm1005.com

Comments

Popular posts from this blog

Federal College of Agriculture, Moore Plantation Ibadan Matriculates Over Five Hundred Fresh Students

Message for Newly Sworn in Governors in southwest

Federal college of Agriculture Moor plantation Ibadan Protest!!!